Ogochukwu Franklin posted an update 6 years, 6 months ago
Jokes arena Dad: I learnt your WAEC result is out Son: Yes Dad, but you remember Chidi wey dey carry first for our whole school ba? He failed… Dad: Dats terrible, wat happened ? Son: I don’t even know. Even Tosin wey dey come teach me 4 house, he failed too… Dad: Wats with d poor performance? Son: Daddy, I dunno. Na so e be o… Dad: So how was YOUR result? Son: Habba daddy, you no hear wetin I dey talk since? If Chidi and Tosin fail, wetin you expect, I be winch? Ppqq