• Profile picture of Ogochukwu Franklin

    Ogochukwu Franklin posted an update 5 years, 9 months ago

    Jokes arena
    Dad: I learnt your WAEC result is out
    Son: Yes Dad, but you remember Chidi wey dey carry first for our whole school ba? He failed…
    Dad: Dats terrible, wat happened ?
    Son: I don’t even know. Even Tosin wey dey come teach me 4 house, he failed too…
    Dad: Wats with d poor performance?
    Son: Daddy, I dunno. Na so e be o…
    Dad: So how was YOUR result?
    Son: Habba daddy, you no hear wetin I dey talk since? If Chidi and Tosin fail, wetin you expect, I be winch?
    Ppqq